Song Info: Presenting you I No Use U Play Lyrics.
I No Use U Play Lyrics
See Girl I no use you play, girl I want you
Girl I want you, girl I no unde rate…ooh(Shaydee hear me sing o)Girl I no use you play o, girl I want you girl I want you, girl I no under rate o girl I need you girl I need youBaby girl you’re the only one, you’re one in a millionAnd anytime when you come around…
Omo e dey burst my brain oBaby girl me I no fit shout, for my mind me and you dey dateSo come close make we relate(make we relate o)For you alone e dey showSee girl I no use you play, girl I want youGirl I want you, say girl I no under rate…oGirl I need you, girl I need youSay girl I no use you play…oohGirl I want you, girl I want you, say girl I no under rate o, I no go under ratе you lie lie19 18 18 I say MOGbe, baby slowly…19 18 18 I say I say, baby slowly…19 18 18 I say MOGbе, baby slowly…19 18 18 I say I say, baby slowly…
Say girl you know sey you fine, anything you sayI already comply, anything you do girl I gat your backBaby sey na true, I tell you confirm shoyeeGirl you know say you bad, cuz’ all the otherDudes they really gone high, other girls Dem dey hold on whine, watin Dem dey feel e no concern meSay girl I no use you play o, girl I need youGirl I need you, say girl I no under rate oGirl I want you girl I want you, say girl I no use you play o girl I need you girl I need youSay girl I no under rate o girl I want you girl I want you…19 18 18 I say MOGbe baby slowly19 18 18 I say I say baby slowly…19 18 18 I say MOGbe baby slowly19 18 18 I say I say baby slowly…
Hey ojor fatima, the way you dey make me dey wonderAmaka Amina, it’s you…yeChioma Alima, see the way you moving mama SITA and I want you girl I want youEveryday and every morning…Girl I no use you play o, girl I want youGirl I want you, say girl I no under rate oI need you babeyy…I say girl I no use you play oGirl I girl I girl I need you say girl I no under rate oI want yooouuu19 18 18 I say MOGbe baby slowly19 18 18 I say I say baby slowly…19 18 18 I say MOGbe baby slowly19 18 18 I say I say baby slowly
This is the end of the Lyrics